![Hold My Hand](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/3C/E4/rBEeMVlKckiAAfDHAADgXsxcXL0631.jpg)
Hold My Hand Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2017
Lyrics
Life has been tough. We queue to get the small food they're sharing
Sometime, the food has flies in it
People keep pushing us when we're in the queue
The mosquitoes bite us in the night
I just want to go home but they've burned our house
Touch a life today x2
Try to touch a life today
Touch a life today x2
Try to touch a life today
Throughout for history
Them talk am say no man is an island (Them dey talk am)
For history
Them say one tree can never make a forest (Them dey talk am)
As e come be so
Wetin you get to show
Wetin you get to see
Wetin you go do for the matter
Hold my hand I'll hold your hand
We go dey stronger
Do something for another man
Bring out the laughter
All we need is one love
All we need is one heart, one heart!
Touch a life today x2
E no matter wetin you get
Try to touch a life today
Touch a life today x2
As you dey work, you dey successful
I say make you touch a life today
Eh as you dey work, you dey pray make e better,
Make you hammer, make you successful
And if e work for you remember sey
Some people dey them never belleful
Them say na one one drop of water dey create an ocean
Eh so make we join hands together to better our nation
So if I do for one person, you do for another person
Na so we go dey multiply all our blessing
And if we get one lesson wey we don learn for this world,
is greatness dey inside every person
Eh so if you believe in good
And you believe in humanity
Let's **********
Touch a life today x2
E no matter wetin you get
Try to touch a life today
Touch a life today x2
As you dey work, you dey successful
Touch a life today x3
E no matter wetin you get
Try to touch a life today
Touch a life today x2
As you dey work, you dey successful
Touch a life today
Outro