Only Me Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2010
Lyrics
If to say na just me e e e
I'll be living like i dont care
Live my life unto nobody dey here
If na just me e e e,i'll be doing anyhow
Because nobody go dey here to challenge me
Nobody is supernatural
diverse is the spirit of the carnival
Your personality e no matter at all
Individuality cannot make us tall
I sing,i sing for all of y'all
Dont let anybody push you to the wall
Na community na hin make us all
Secret society na hin break us all
I dont want to be talking like a preacher at all
I dont want to dey like say i sabi pass all
I know say no be everybody sabi play ball
But arise O' Compatriots If nigeria call
So make you just dey do your thing Make i do my thing
If i like living instead of to be feeling like a king on top nothing
Stop the braggin And stop the posing
Cuz all na vanity vanishing
Ma lo ro pe omo pe iwo ni kan lo ma lowo
Ma lo ro pe no be gbogbo wa wey go make this money
Ma lo ro pe omo pe iwo ni kan lo ma lowo
Ma lo ro pe no be gbogbo wa wey go make this money
Who get ear make dem hear
No go tell anybody say you see me for here
If na only me you know say i no go dey care
Just like everybody i wish life is fair
Only me there would be no one here for we to dare
Nobody to follow me scatter money in the air
No one to lean on in times of despair
Too much of everything but no one to share it with
It will be only me going to cinema
No girl friend to tell once in a while to say free me ma
But know i gat Funke elenu and chidera
Plus am not the only superman in the area
So make you just dey do your thing Make i do my thing
If i like living instead of to be feeling like a king on top nothing
Stop the braggin And stop the posing
Cuz all na vanity vanishing
Ma lo ro pe omo pe iwo ni kan lo ma lowo (if to say na just me)
Ma lo ro pe no be gbogbo wa wey go make this money (if to say na just me)
Ma lo ro pe omo pe iwo ni kan lo ma lowo (if to say na just me)
Ma lo ro pe no be gbogbo wa wey go make this money (if to say na just me)
Nobody go hear my story
Nobody complaining
Unto,not just me
Thats why we need love and unity
So i sing say say