
4 Instance Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2006
Lyrics
Gee Gee
Who dey , wetin dem talk
Eh Eh oh oh chai
Eh, chineke me, no be small thing
Ala Oyi e!.. Ala Oyi e!
Ala Oyi e!.. Ala Oyi e!
For instance
Say I be one wey dem give chance
Say i be one wey dey make plans
For all man to benefit
Abi to make we disagree to agree to create chance
But now am not of importance
Cos now I am looking from a distance
That's why you give them the chance
To turns us ...to turns to victim of circumstance
Them just dey ignore our existence
The creators dey use excuse buy chance
Like them no know say we dey
Them dey use us dey play
All we get is up seen glance
Anytime we stand for resistance
When dem in the act of exploitance
Abi we just be living in a trance life
Oh! my God!
Ala Oyi e!
See what am am feeling, Is a feeling of love
And you know say is so... Ala Oyi e!
In your house o ,or you in a mottor
And you dey a go slow... Ala Oyi e!
You feel that this thing is affecting your thing
And is killing your soul... Ala Oyi e!
Ala oyi eh, for the thing wey you see we make you Ala oyi eh
Ala oyi eh
See this type of thing we we dey feel
They make me dey want to dey... Ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still dey want to dey... Ala Oyi e!
Stand look around you
And I bet you go dey want to dey... Ala Oyi e!
Ala Oyi e! for the thing wey u see wey make you Ala Oyi e!
For instance
Say na me be Baale of Nigerians
Shey I go dey respect your own stance
Shey I go create a scenery for better to plenty
Make we dey give chance
Instead to dey pack the money go France
To make suffer to full in abundance
To make me run run away
To a place where ebi say
I go feel like Europeans
Where them go respect my skills for instance
Where them no go just dey play pranks
Ontop the people wey work the way
Wey give them the key
To dey chop the substance
Wey dey just dey use with the freelance
Their looting no dey give us assurance
Repentance no dey their plans ehh
E dey create annoyance for my heart
So Ala Oyi e!
This thing that am feeling
Is a feeling of love
And you know say is so... Ala Oyi e!
In your house o ,or you in a mottor
And you dey a go slow... Ala Oyi e!
You feel that this thing is affecting your thing
And is killing your soul... Ala Oyi e!
Ala oyi eh for the thing wey you see wey make you Ala oyi eh
Ala oyi eh
See this type of thing we we dey feel
Wey dey make me dey want to dey... Ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still dey want to dey... Ala Oyi e!
Stand look around you
And I bet you go dey want to dey... Ala Oyi e!.
Ala Oyi e! for the thing wey u see wey make you Ala Oyi e!
Ala oyi eh eh eh Ala oyi eh eh
Make we dey give chance... Ala Oyi e!
Instead to dey pack the money go France... Ala Oyi e!
Ala Oyi e!
Ala Oyi e... Ala Oyi e... Ala Oyi e!