Pressure Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
It's Priye na na
Soundmachine iyehhh ye ye eh
Hmmmm
Pressure Pressure Pressure Pressure
Pressure Pressure Pressure fit to make man crase
Fit to make a man crase
Fit to make a man crase o
Pressure Pressure Pressure Pressure
Pressure Pressure Pressure fit to make a man crase
Fit to make a man gbess
Fit to make a man gbess o
Oluwa know say we dey work very hard
Body wan dey weak but the mind very sharp
Wetin my eyes don see
Wetin my eyes don see ye eh
Oluwa know say we dey work very hard
Body wan dey weak but the mind very sharp
Wetin my eyes don see
Wetin my eyes don see ye eh
I know we only live once
Say we only live once
E no go too sharp if we no dey see funds
Say we no dey see funds eh
Cus even baby wey you get e fit to walk away
Na who dey alive e dey try another way
Cus owó ní koko
And you know the koko
Emi o raye oshí fún isókúsó
Cus money money stop stop nonsense
Ohhhh
E dey cool this pressure eh
Cus money money stop stop nonsense
Ohhhh
E dey cool this pressure eh
Cool this pressure
Eh ehh ehhhh
Pressure Pressure Pressure Pressure
Pressure Pressure Pressure fit to make man crase
Fit to make a man crase
Fit to make a man crase o
Pressure Pressure Pressure Pressure
Pressure Pressure Pressure fit to make a man crase
Fit to make a man gbess
Oluwa know say we dey work very hard
Body wan dey weak but the mind very sharp
Wetin my eyes don see
Wetin my eyes don see ye ehh
Oluwa know say we dey work very hard
Body wan dey weak but the mind very sharp
Wetin my eyes don see
Wetin my eyes don see ye ehh
I've been through a lot
Been through a lot
Through a lot in the jagajiga
Oh it's so bad like karashika
They tryna pull me down
Dem dey draw my knicker
Even the one wey I call my nigga
E still dey do me íká
My brother make you enjoy your life
Anyhow e be make you enjoy your life ehhh ehhhh
Cus even baby wey you get e fit to walk away
Na who dey alive e dey try another way
Cus owó ní koko
And you know the koko
Emi o raye oshí fún isókúsó
Pressure Pressure Pressure Pressure
Pressure Pressure Pressure fit to make man crase
Fit to make a man crase
Fit to make a man crase o
Pressure Pressure Pressure Pressure
Pressure Pressure Pressure fit to make a man crase
Fit to make a man gbess
Oluwa know say we dey work very hard
Body wan dey weak but the mind very sharp
Wetin my eyes don see
Wetin my eyes don see yehh eh
Oluwa know say we dey work very hard
Body wan dey weak but the mind very sharp
Wetin my eyes don see
Wetin my eyes don see yehh ehh