
Lifestyle Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Soundmachine for the sexiest kele dem
Eh ye ye yeee
I want to be a billionaire
Even when I sleep, make money still dey find me come eh
I want to be that billionaire ai
As I dey work, make everything fall in place
Eh ehh eh ehh
Cause this life I don too suffer
Oh Nobody come to suffer
Nobody nobody come to suffer chaii
When everything marama, everything sync
Everything balanla, everything sharp
Eh ahh
Dem go feel the lifestyle
ehhh ehh ehhhh ah
When everything marama, everything sync
Everything balanla, everything sharp
Oh ahh
Dem go feel the lifestyle
Oh ah
Dem go feel the lifestyle
Dem go feel am dem go feel am o
Dem go feel the lifestyle
Hm
Make e no be like say i too de talk
Like say I no dey work
Nobody wey no dey fuck o
Nobody holy, nobody holy gan gan
Say
Even when I lost my daddy o
Another man e buy Ferrari
As I de cry the man de laugh
Because this life e no balance
So when e reach my turn, i go enjoy my life, flex my life ehh ehhh
When everything marama, everything sync
Everything balanla, everything sharp
Eh ahh
Dem go feel the lifestyle
ehhh ehh ehhhh ah
When everything marama, everything sync
Everything balanla, everything sharp
Oh ahh
Dem go feel the lifestyle
Oh ah
Dem go feel the lifestyle
Dem go feel am dem go feel am o
Dem go feel the lifestyle