Lover Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2021
Lyrics
Leh ah
Elele ah
Elele le le
Leh ah
Elele ah
Elele le le
Mhmmmm
Give caesar what belongs to caesar
Call me anytime you need my loving
Anytime wey you need somebody
I go dey your side just like super glue ehhh
Make them know my name
I no go leave you for nobody o
I wanna be your lover
I wanna be your lover
I wanna be your lover
I wanna be your lover
Just let me be your lover
I wanna be your lover
Cover you like umbrella ah ahh
Umbrella ah ai
Umbrella
Eh
You already know
So make we go
Cus anywhere you go i go follow you dey go girl
I know bad belle people dey
Enemies dey
Make them dey there
I know bad belle people dey
Enemy dey
Make them dey there
Me i dey try make i focus
Focus
But dem dey struggle to choke us
I can't breathe if you not here
Baby i can't sleep if you not here
Me i saw it on the news
They say you single again
And na your body be my blues
Me i want to mingle again
So if you get the time
Me i get the time
Make we start to whine to the rhythm and the vibe
Baby if you get the time
Me i get the time
Make we start to whine to the rhythm and the vibe
I wanna be your lover
I wanna be your lover
I wanna be your lover
I wanna be your lover
Just let me be your lover
I wanna be your lover
Cover you like umbrella ah ahh
Umbrella ah ai
Umbrella
Eh
You already know
So make we go
Cus anywhere you go i go follow you dey go girl
I know bad belle people dey
Enemies dey
Make them dey there
I know bad belle people dey
Enemy dey
Make them dey there
Omalicha you want to kill a brother
Omalicha you want to kill a brother
I no go lie i wanna see your mother
I go dey with you baby girl any weather
I know it's sounding like a cliche
But this one no be jije
The kinda love i get for you
Baby no be sleeveless
Anytime they see us everybody wanna be us
No lie
No lie
Before you cry me a river
Make you no forget say you turn bad man believer
When you leave my side baby girl you give me seizure
That's why everyday you're my leisure
Me i wan dey anywhere you dey
Me i wan stay
Baby make we play together like five and six
Ayaaaa
Priye na na na
Soundmachine iye ye ye