Wake Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Are y'all ready for this
This song right here is
Dedicated to all the Minds
Who long and Yearn to be Free
You wanna be ok
You wanna have it all
As you de lay your bed
Na so you go lie on top am
You be government boy now
Shey you don become their toy
You say be Commando
But you don forget your own
Praahh
Tellem we don tire tire
People de suffer suffer
Level don scatter scatter
Ma people Don wake
Yea we calling for Freedom Freedom oh
Freedom calling Freedom Freedom oh
Je Je
Shackles off
I wanna climb straight to the top
Yea yea Kingdom come
Ma people time don come
Je je
Shackles off
Don wanna be Slave anymore
Who goes there Free men coming
O Freedom Freedom
Now make I tell you wetin happen yea
No be today oppression Start ehe
Dem come dey thief we come de lack O ye ye
But dem say make we no go talk or cry
Back in 1960 dem bin tell us
Freedom wasn't given it was taken
Shey we suppose to change
But e no change us
Now d matter don de tai
Cos dem de wash us now
Cos they wanna have it all
They wanna take it all
No pitty for the Masses
Shey na suffer we de chop
Some people no fit chop
Poverty critical
'Cos physically wanna make us make we no fit talk
Oh ye
Dem wan shut us down
Dem wan lock us
We must take it back
Or dem go loss us
Je Je
Shackles off
I wanna climb straight to the top
Yea yea Kingdom come
Ma people time don come
Je je
Shackles off
Don wanna be Slave anymore
Who goes there Free men coming
O Freedom Freedom
Now make I tell you wetin happen yea
No be today Oppression Start ehe
Dem come dey thief we come de lack O Ye ye
But dem say make we no go talk or cry
Umo one day man go Wake
Kilo shelle kilo kilode
See wey masses no go Fear
Gbolo gbolo No go tai
No light Water sef no dey
Man de Hunger notting dey
Suffering smiling where the gain
Kilo shelle kilode
Ah
Freedom to Mama Africa aha
Freedom to my people Nigeria
Fela Kuti Sarowewa
Mohammed Ali
Yea Nelson Mandela
Malcom X
Dr. Martin Luther King
Ye yea
Freedom
Freedom calling
Freedom is given to those
Who are willing to Take It