
Anini Lyrics
- Genre:Alternative
- Year of Release:2020
Lyrics
Yegba
Let's go
Ai
Bet ya I get ya
Dem say she no get fine ways
But She get fine face and her body
Dey lace ai I bet ya I get ya
I want you to know you
Fine like the Sky
I want you to know you
Set me on Fire
I want you to know you that
You're my Desire
Me Nokia now
You turn me on
See me see Seniorita
She come dey do me
Dey do me like Gobe
Got me grooving on a low key
Now I'm calling you
Anini pick up your Phone
Answer me answer me
Are you gonna get it
Aunty bola
Can I get an answer ehh
Answer me answer me ayyy
Don't you wanna get it
Aunty Bola
Animinimi
Omo naija nimi nimi
Omo naija nimi nimi
Animinimi
Omo naija nimi nimi
Animinimi
Omo naija nimi nimi
Heyyy
Wetin u give me chop o Umoge
Haeyeeyyye Abi na voodoo
You do me Umoge
Hey
My mind
Don de talko o
I Dey for you domot o
Tonight we go komoto
Animinimi
Omo naija nimi nimi
My mind
Don de talko o
I Dey for you domot o
Tonight we go komoto
Animinimi
Omo naija nimi nimi
Animinimi
Omo naija nimi nimi
Animinimi
Omo naija nimi nimi
Yegba
Yegba
Yegba
Let's go
Dem say she no get fine ways
But She get fine face and her body
Dey lace ai I bet ya I get ya