Celebrate ft. Kellyfresh & Shiba Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Vibes
Shey na our Matter
Wey de make dem people dey talk
We making money making it non stop
Dem dey wonder
Shey na grace
Abi na luck
Everybody
Really wanna know wats up
Ha
Braka braka duty no time ha
Time to start the celebration yea
Me I be wanting to party a long I say
Me I be wanting to jolly a long time Hey
Braka braka duty no time uh
Japa Japa make we run them hey
Dem be feeling this feeling a long time
Them been dey think
We no fit run town
Make I Ringo Ringo
Call up ma hommies in the town
Make we fill up fill up
Make e be like
Holiday all the time
We go turn up till the day turn night
We go party like it's 90's
We go celebrate all the time
Awa njaye kalo
(You better ask somebody)
When the song enter
We pull up for your show
We go dey dance
Dance away dancer
I need somebody
Wey I go follow Jolly
Wey go show me way
We go dey for lau lau
I need somebody
Body wey go Jolly
We go all the way
Fresh
I see so many girls in my default
You be the only girl I go die for
It's celebration for our love
Jubilation cause we're one
Wetin you do Badman
Me no fit explain
Baby
Oya jump on me and hold me down
Me and you go run this Town
Grab me tight and do me right
You are my harmony
See me I dey for de mood
Make we Jakarta
Shayo plenty yea make dem shakpata
Make we celebrate good life Okaka
Kellyfresh Chumasi Pasa Pasa
Make I Ringo Ringo
Call up ma hommies in the town
Make we fill up fill up
Make e be like
Holiday all the time
We go turn up till the day turn night
We go party like it's 90's
We go celebrate all the time
Awa njaye kalo
(You better ask somebody)
When the song enter
We pull up for your show
We go dey dance
Dance away dancer
I need somebody
Wey I go follow Jolly
Wey go show me way
We go dey for lau lau
I need somebody
Body wey go Jolly
Ah show me way
Santa maker