LAMI ft. Dejaboo Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Ooi Jaxy oyeye
Deja! Yay
Mon womo toma lami pa gan biti Tom Tom
Wey fit to cool me down when I Dey boil
Looking to my eyes caress my palm
Make you burst my brain make i shout Damn
When you speed your body senses with your body nitro
Carry me go Mars then off to Pluto
Make Yoruba man shout WOYO
I need you so much Dakun jowo fun mi tan o
Jax with full sauce
Starjax Dakun pull me on
Don't wanna be choice but your priority
I need you so much dakun jowo fun mi tan
You owe me back na who be your surety
Then if you ask mine I go tell you rarity
Cos my love for you na lifetime warranty
I go fight for you show say I be man
Take you tour to Paris then off to Milan
Girle make i give you woto woto
For this kind of game no do Ojoro
You Dey gimme joy you Dey console
O my babe move to this riddim
I comot for cele come to redeem
Like molato your body Dey on fire
If I no get for hand I go try to hire
This your smile lasan e dey make e high o
Come and do koko on my door
This night gown e dey turn me on
Ride you on my bed I go make you cum
This your body fresh like agbalumo
Mon womo toma lami pa gan biti Tom Tom
Wey fit to cool me down when I Dey boil
Looking to my eyes caress my palm
Make you burst my brain make i shout Damn
When you speed your body senses with your body nitro
Carry me go Mars then off to Pluto
Make Yoruba man shout WOYO
I need you so much Dakun jowo fun mi tan o
Jax with full sauce Oya pull me on
Cunny cunny ways I no Dey that one
You owe me back na who be your surety
Fight for you show you say I be man o
I'll be giving her vibes she'd move to the left
Still giving her the vibe she move to right
Everything I do is still for your right
Yay It is for your right o
She don't want things hard
So am going to make it soft
My best part never will I let it worst
O yee you know it
Vibes everyday you know me
Jaxy mo fe ba e dele
Give you all the vibes everyday dele
Daily oyeye