
IRE Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Listen Up Listen Up
Òye Ye JAXY
Woni Inu ire nibi wa
Aye ema fi ibi e han mio
Ire loju Owo nri eyin tolaye
E gbe ire mi ko mio
Lord Bless my days let everything be for me o
Na God Dey appreciate my fans for meeeh
Na why I stay loyal
I Go dey dey with people wey go
Fit dey guard youuu
Oni shi le ya o
Man after big dreams
Eno dey do yanga
Where dem tel you say make you no go
Make you no go der o
As 9ja E don Add
So you gats to Dey use your head ooo
And as e be say people Dey use pippl
So eda yii dey wer dem put youu
No go Dey do the things wey go Dey
Make you Dey beg say e no be you
This things are truth
You self reason ham shey e no be true
Wetin you suppose to touch
Make you no touch ham o
Dey for ham now
If you go fit to dey for ham o o o
Some dey yesterday
We no see today oooo
As some dey today
We fit no c see tomorrow
No be lie o o o
So if love go just deyy
Make e dey ehhh
Woni Inu ire nibi wa
Aye ema fi ibi e han mio
Ire loju Owo nri eyin tolaye
E gbe ire mi ko mio
Lord Bless my days let everything be for me o
Na God Dey appreciate my fans for meeeh
Na why I stay loyal
Always have it in mind that
This life na market
Melting point for traders
Wey get plenty or petty target
You on You
Me on Me
Oriyomi K' aye ma yo mi o
And if my help dey your hand
Jare ma fi tan mi
Everything that I need
Oluwa da kun fi han mi
Everything that I need
Dakun gbe ko mi
I believe in thee
Do the things that I wan for me
Put me where I want to be
Everything that I need
Do it for me eleda
Woni Inu ire nibi wa
Aye ema fi ibi e han mio
Ire loju Owo nri eyin tolaye
E gbe ire mi ko mio
Lord Bless my days let everything be for me o
Na God Dey appreciate my fans for meeeh
Na why I stay loyal
Listen up o o
Jaxy