Am I Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Listen up ooo
Oyeye
Jaxy
Oo
Oyeye
They say am I blind I say na your love close my eyes
So no go leave me pere o
Even when I high
The way you shaking your pumpum
Like as you dey move your baka o
The way you dey shaking this pumpum
E go cause matter o
AMAh winner o yea amah winner
I got a diva she dey for my villa
You do me wonder o na your love dey gimme me ginger
I like this your pumpum
Izza killer
Erima o you go kille pesin
Ooo
You go kille pesin
Erima o you go kille pesin
Ooo
Eh you kille person
You do me wonder na your love dey gimme me ginger
I love this kain pumpum
Izza killer
Dropping bedroom flows
Rhythms mi ton bo' sho o
JaxyMusic flows mi wey no get no convo o
Still the same me vibing to our vibes
Oh non stop
Inside this her place
Eno get no bus stop o
Loving you on you Sunday to Sunday
I no go fit to stop yeeeh
AMAh winner o yea amah winner
I got a diva she dey for mah villa
You do me wonder o na your love dey give me ginger
Erima o you go kille pesin
Ooo
You go kille pesin
Erima you go kille pesin ooo
Ehh
You kille person
You do me wonder o na your love Dey gimme me ginger
I love this kain pumpum
Izza killer
Make You and I sit in the front of a fire place
Cuddling holding one another like they do in the olden days
Make i read through your lips and make i reach for your hun hun
On a lowkey make i just dey burst your ponpon
They say am I blind I say na your love close my eyes
So no go leave me pere o
Even when I high
The way you shaking your pumpum Like as you dey move your baka o
The way you dey shaking this pumpum
E go cause matter o
AMAh winner o yea amah winner
I got a diva she dey for my villa
You do me wonder o na your love dey gimme me ginger
I like this your pumpum
Izza killer
Erima o you go kille pesin
Ooo
You go kille pesin
Erima you go kille pesin
Ooo
Eh you kille person
You do me wonder na your love dey gimme me ginger
I love this kain pumpum
Izza killer
Jaxy
Listen Up o