DIRTY DECEMBER. ft. K.U.B. & DIRTY COMPUTR. Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
She say bobo make you tell me how you want am up or down make I put am how you want am
Je nes pas was my answer to her question I be man with money wey sabi to dey spend
All night make we jolly dey go turn by turn life anaga
Yahoo boy no dey beg for money yo go do sir chineke
I say sanu cest ne pas moving in then digging it they say sanu cest ne pas
Make we marry for this December she don follow money go her name she no remember
One time wey e set oboy face the consequence is what she said
Say what say what nobody want a fake live for the brawl tell me what she said wa gba
One time wey e set oboy face the consequence is what she said
Say what say what nobody want a fake live for the brawl tell me what she said ah ah
Let's run it back then
Look I am a hooligan hoping we can cool again
Way the booty moving I maneuver like a lunatic
Shorty bad as Lola so I am tuned in to a looney chick
Got a lot a body and she do not know what to do with it
She said I am happy get outta my way can't give no fucks what a broke man say
Seven day week and she just got paid niggas tripping in the club like it is St. Tropez
White Telfar she don't do cocaine mood change boo change who changed you changed
Her name out your mouth or I roll up like a toothpaste
I don't need a new case you don't need a new face
She don't do the small amount who the fuck you talking bout
Diamonds in her smile like she took the Ben baller route
We be on a cloud coming down in a shower
She be smelling good like a dryer or a flower the hour
Doesn't matter if she wants it she gots it
One girl in the middle of my head three kisses before I'm dead
I meant everything i said baby girl you the one baby girl you the one
Baby girl you the one baby girl you the one baby girl you the one
Girl you the one baby girl you the one I been looking for