Iheneme. Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Philo & Andy & Jude
Dem been dey dey think say
This nigga can't move
Dem been dey dey think say
This nigga can't groove
Dem been dey dey think say
This nigga can't see tomorrow
Iheneme
Nothing Dey happen
For area wey we dey stay
Person wey try loose guard
Brother e go collect
Make you no dey look me
Like I be your connect
Iheneme
Iheneme
Nothing Dey happen
For area wey we dey stay
Person wey try loose guard
Brother e go collect
Make you no dey look me
Like I be your connect
Iheneme
Iheneme e
No be lie abobi isi ga begwu
Make I check you well well
Before you settle
I be dat nigga
Wey dey coupe the menu
Tony Elumelu
One time I was so poor
Couldn't help my daddy
From dying cus' we poor
Hustling and dying
From the dangers involved
Pushing all the niggas
That thinking im on top
You know
Philo & Andy & Jude
Dem been dey dey think say
This nigga can't move
Dem been dey dey think say
This nigga can't groove
Dem been dey dey think say
This nigga can't see tomorrow
Iheneme
Nothing Dey happen
For area wey we dey stay
Person wey try loose guard
Brother e go collect
Make you no dey look me
Like I be your connect
Iheneme
Iheneme
Nothing Dey happen
For area wey we dey stay
Person wey try loose guard
Brother e go collect
Make you no dey look me
Like I be your connect
Iheneme