REGINA ASKIA. Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
REGINA ASKIA. - ajofé.
...
Feeling sad that I'm living life the way that I do
I've been running round the world
Seeking peace in places that are blue
They say that a nigga got a soul that is restless
They say aboi you too dey care
For people wey no send you
Mama & papa dem don kawai leave you go hustle
Mama & papa dem don gbaga leave you go hustle huh
One time I was sinking down low
Put my head for nyatch and sink it down low
E clear why didn't I know
Put my head for nyatch and sink it down low
Make you stand well
When e don sup
Gorimapa oji naga
Regina Askia gorimapa
Dekina agba
Ojima jisos
Make you stand well
Odi naka
When e don sup
Ojima Agba gorimapa
Regina Askia
Dekina agba
Ojima jisos
Ah a
A boy and girl
They dancing together
The boy e like the girl for life
They give birth to a child
He grew up a boy e say him na girl
Now dem scatter d house
Okay
Gbese gbese
E be like say my guy him don d whyn dem niggas too much
Papa & mama dem care too much about what people thinking
Naso aboi him days dem come dey full of sorrows
No lie my guy your life e dey on fire
Uh
Make you stand well,
When e don sup
Gorimapa oji naga
Regina Askia gorimapa
Dekina agba
Ojima jisos
Make you stand well
Odi naka
When e don sup
Ojima agba gorimapa
Regina Askia
Dekina agba
Ojima jisos