Everytime Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Everytime - Otega
...
Otega Everytime lyrics
Everytime im wrong
Few times im right
Many things ive done
Plenty river i cross
All the party wey we go
All the skele wey we carry
Everytime i worry
E no dey pass money
I too sabi o
I too sabi oo
Make over sabi no go kill person
Shoe get size
But nah who get shoe go dey reason size
Brother no dey give me
Ko mi ka jo la
Update me
Make we share rabbah
Everyday plus one kobo
Better times minus one kobo
I no know before e no dey
I for done go the place e no dey
They no tell me before e no dey
If e don dey e don dey
Many many things i don see
Picker never come between me and my money
Giran ni mi Mi o ns’omo mummy
Ke to ba mi
Ema ko lo ba Jesu kristi
I too sabi o
I too sabi
Make over sabi no go killi me
Coz oversabi dey killing person
Nuh huh huh
Everytime i’m high
Everytime i’m needing me some green to set me ablaze
I no fit die 10times
So everyday i put my life on the line
When finding my way
Everytime i worry
E no dey pass money
I too sabi o
I too sabi oo
Make over sabi no go kill person
Everyday i dey my dey
Everytime i dey my sight
Everytime i hold my sight
Everyday i dey my dey
Everytime i dey my sight
Everyday i dey my day
Because many many things i don see
Picker never get between me and my money
Giran ni mi mi o kin s’omo mummy
Ke to ba mi
Ema ko lo ba Jesu Kristi
Many many things i don see
Picker never get between me and my money
Giran ni mi mi o kin s’omo mummy
Ke to ba mi
Ema ko lo ba Jesu Kristi
Tega kan bayi oo
Tega gan gan