
Genesis Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2021
Lyrics
Genesis - Otega
...
E get way me I dey run my things, Nobody fit disturb my peace, dem no go fit to cut my wings , dem no go fit to stop my speed , I keep place from the genesis you no go fit to dey shine like me, I’m reason fly down overseas……………omo me I just to dey catch my trips.. there’s nothing like WEED. There nothings like cleaver I know, but my heart so broken like I dey mind claro…. 40k for my wrist love or hate me you know imma beast.. never get to ball like this, omo I dey HOT like witch. If e dey my wish if e no dey my wish me I no go Do am , If e dey my WISH if e no dey my WISH me I no dey PROMISE. E get the wey me I dey run my things. Nobody fit Disturb my peace