When Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2020
Lyrics
When - Otega
...
Gbogbo jogbo
All in one body
Jogbo street ooooo
En-en- enter
Otega kan bayii
Otega gan gan
Jogbo street oooooo
God I dont know oooo(baba I dont know)
When the thing go be
When everything go set for me
I don't know
I dont know
I no know when everything go be
When everything go set ooooo
But I know say you dey for me
You dey pave way for me
And you never let loose
You alone there is nobody bigger
Give me designer
Collect okrika for my body
Make I feel am for my body
You alone there is nobody bigger
Give me designer
Collect okrika for my body
Make them feel am for my family(say money don dey)
Baba I know say you dey for me
But people plenty wey dey wait on me
People dey wait for me o lord
Plenty people dey question me
Say why baba never favor me
Aimo asiko lo n ba won ja oooo
Money don come money don go
Sapa don come owu don blow
Boys don ball boys don broke
Ti ishe bati ja ko shey mi
Omo kosi eyan be
All day I be down for my raba
Dealing with crypto fucking up the dollar
A o mo lie to ma mo Lola
A o gbe ishe ran won
Awon gan o gbe ishe ran wa
(Money make we go)
Money make we go crazy
Anywhere the money dey na there me I wan dey
Omo na to hot like sokoto
Make I dey walk around with plenty money for my sokoto
Owo ni koko
To ba n joja
O ma mope owo ni koko
Owo ni codein
Owo ni koko oooooo
You alone there is nobody bigger
Give me designer collect okrika for my body
Make I feel am for my body (make I feel am ooo)
You alone there is nobody bigger
Give me designer collect okrika for my body
Make Them feel am for my family(say money don dey)