
Para Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Awon eleyi n para o
Nu2zi
Heee hey
Adibi dibi Dan din
El Geng
Dibi di dibi dai din
Gbayi
Huuu yeah
Monday to friday
Every day la fi n hustle sho ya
From Friday to Sunday
Every day la fi n faaji sho y'a
Para
My people para abeg abeg
All my man dem para abeg
Change the topic abeg
Send your aza
Send your aza aza
Make I send you something something
Follow the ladder ladder
Deck on decking follow
Who be there father
Man dey pray for some more blessings awon eleyi
Forget the Matter my people dey pray for mercy
I got that flex on me flex Aaaa okay
Omo tonight go mad my g mad
I got my dingi dong on me
E dey bang e dey bang
It's a bad man thing
It's a bad man thin
Sccrrrrr
Monday to friday
Every day la fi n hustle sho ya
From Friday to Sunday
Every day la fi n faaji sho y'a
Para
My people para abeg abeg
All my man dem para abeg
Change the topic abeg
Send your aza
Oshamanya eh hey
Oshamanya
Odinaka sere
Odinaka gbowo
O gbè wole
Otun ti de wole
Omo mummy - heavy
Ema wo nkan to fi se ibadi heavy
Mo ko fun koba
Ratatata be to solder
Kini won so hustle
Kini won so
Omo kini won se hustle
Kini won wi
Kini won wi
Sho mo kini won so
You wan fight God
You wanna try me
Se you wan try God
You wan fight God
Everybody know say it's not man fault
Monday to Friday
Every day la fi n hustle sho ya
From friday to sunday
Every day la fi n faaji sho ya
Para
My people para abeg abeg
All my man dem para abeg
Change the topic abeg
Send your aza
Abeg
Awon eleyi n para o
Jor o