Osapa Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Osapa
How far
Yo bro
You don check am
Yeah yeah yeah
Oya now
El Geng
Hey
Hey hey hey
All my people them they dey pray for blessings
Blessings
All my people them dey pray for blessings
Nuzzi
Sapa dey sapa dey
Dem no know say sapa dey sapa
Plenty people for my area
No know say sapa dey sapa
Even my guys for osapa
Dem no know say sapa dey sapa
Sapa o sapa le
Sapa o sapa
Sapa Sapa
Saapa Sapa!
Abeg no come my way japa sapa
Please don't come my way
Sapa ehh japa
Abeg no come my way sapa
I can see the fire burning burning
Hyenas are lurking lurking
A lot of people them ma sur... surfing
But the heavy duty no be burden burden
She wannna vibe to fela kuti
She dey do me like a movie
When I no be eddie murphy
Wine and dirty
Them say man na gangster
Cuz me get rasta
Them try fit dull man me tell fit say lesser
And the girl dem ah fit wine pon we like a dancer
Me gone till november naaa me can't remember
I remember
All killing in na we area
All the gun shot in na we area
Plenty yourself wey don die for the area
Many things wey dey fly for the area
Sapa dey sapa dey sapa
Dem no know say sapa dey sapa
Plenty people for my area
No know say sapa dey
Even my guys for osapa
Dem no know say sapa dey
Sapa o sapa le
Sapa o sapa
Haba
Sapa Sapa
Sapa eh Sapa eh eh eh eh
Osapa sapa eh
Tara ra ra re re
Sapa
Hey hey hey
Aaaha hey
Sapa sapa sapa
Every we dey ball we no dey send sapa - no
Me and my guys dey sempe we no no dey send sapa no
Oui
I just double up my hustle
I no dey find trouble
Some of the man dem dey look me like devil water dey the kettle
You are fucking with e rebel
Fire in the dark it ain't never gonna settle
Their eye don red o
Them plenty for the getto
Plenty snitch wey dey sing for the po
Sing for the metro
Matter follow for the mopol
Now sapa don graduate all the way from getto
Everybody feel am
Shey you feel the heat
Give me all the heat
Man a fit make it lit
No probation
All my dogs are off the leach
Sapa dey sapa dey eh
Dem no know say sapa dey
Plenty people for my area
No know say sapa dey
We no dey feel anything
Huh hun hun
But the people dem dey para
El - Geng
Hey hey
Alll my people dem dey para o
Way
Sapa sapa o
Sapa sapa sapa
Para
Sapa
Oui