![Different](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/03/07/343490403d054ec69e534bf8a0d4c8f1_464_464.jpg)
Different Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Hey hey
El geng
El geng in the building
El geng in the building
Feel me
Yo See
Everything i do i do it different
Different
Yea I do it different
Different
Me i no dey cap i move different
Different
Yea i do it different
Different
No case no evidence
Evidence
Yea I do it different
Everything i do i do it different
Different
Yo I do it different
Different
I follow dey hey
Money dey hey
Body dey hey
Shayo dey hey
Omo me I follow dey o dey
Money dey hey
Olosho day hey
Nyash dey hey
Omo me I follow dey hey
Gbedu dey hey
Every dey hey
Body Dey hey
Omo me I follow dey o
Holiday dey hey
Olosho dey hey
ashana dey hey
Olosho dey my raider give me lap dance
Lap dance
She say I don enter one chance
One chance
She say me no look like men wey dey wear pampers pampers
Shit matter don cast
Anywhere wey dem see me dem dey bend nyash
Shey name dey give dem rain weather forecast
Parachute stay fly in my canvas
Sharp guy I don move before the bomb blast
Money dey
Body Dey
Gbèdu dey
Kassala dey
Werey dey werey dey
Kolo dey kolo dey
Loud dey loud dey
Kassala dey kassala dey
She see the body she say me na voltron voltron
She wan know where me I come from where you come from
Shey na lagos abi na london
Say she go like knack me without condom
Everything i do i do it different
Different
Yea i do it different
Different
Me i no dey cap i move different
Different
Yea i do it different
Different
No case no evidence
Evidence
Yea i do it different
Everything i do i do it different
Different
Yo i do it different
Different
I follow dey hey
Money dey hey
Body dey hey
Shayo dey hey
Omo me i follow dey o dey
Money dey hey
Olosho day hey
Nyash dey hey
Omo me i follow dey hey
Gbedu dey hey
Every dey hey
Body dey hey
Omo me i follow dey o
Holiday dey hey
Olosho dey hey
Ashana dey hey
Pulled up to the scene who be king fresh
Shii Fam im too blessed
If you know me then you know say I no like stress
And i no dey like nothing wey go bring vex
I talk am with my full chest
Your babe dey here dey rub me with her full breast
Sir i must be bugging in my new vest
Hold on introducing you to my new guest
We no dey follow crowd
We dey chop chicken everyday na christmas
Alaye every day na birthday
If e no dey we dey chill like a sunday, sunday
You no fit pressure me pressure me
Nibo Pressure me
Hey You no fit pressure me pressure you
Everything i do i do it different
Different
Yea i do it different
Different
Me I no dey cap i move different
Different
Yea i do it different
Different
No case no evidence
Evidence
Yea i do it different
Everything i do i do it different
Different
Yo i do it different
Different
I follow dey hey
Money dey hey
Body dey hey
Shayo dey hey
Omo me I follow dey o dey
Money dey hey
Olosho day hey