Why Hate ft. Kinspac Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
I be white them say I be purple
Meanwhile my words them dey sample
Every man free in the jungle
So God bless my hustle
Trusting the process make you no forget
I be one guy wey you never go get oo
errhe errhe
Wettin I do ,they want to kill person oo
Wettin I do ,they want to kill person oo aha
Soo many talks no go fi build mansion oo errhe
Soo many talks no go fi build mansion oo
errhe
Gimme some free way
Gimme some free way
Gimme some free way
See we no dey talk
Keep it on the low
Soon time mi talk sey we we go blow
Wettin them no know we we go know errhe
Na we we go know
Wettin I do they want to kill person oo errhe
Wettin I do they want to kill person oo aha
Soo many talks no go fi build mansion oo errhe
Soo many talks no go fi build mansion oo
)tan nkoaa me I no dey see love
Somebody tell me why why why
As you dey rise dem want make you fall
This year I swear walai
We go fly high straight into the sky
Them no fi block my shine
Ah true them go try ,walai them go try
Them can’t kill my vibe
Afeyi de3 3b3y3 yie
Babylon nntu mi bu ma baem
We go move from grass to grace
Lespo this year we go blow
Wettin I do they want to kill person oo