Ur Body Lyrics
- Genre:Amapiano
- Year of Release:2023
Lyrics
Aya ya ya ya yae yae yae
Well well
Amapiano
Supa shank ne beatz
Uhuh uhuh uh
Lespo pun this one
Well well
Tell me wettin dey
Gal I no get say
Open make I see something
Abeg no delay
Have me your body make i control
Make I feel inna my soul
Make we chop love solo
So sey nobody go know know
Tell me wettin dey for your body oo
I want feel cool on your body oo
Shake bombom all for me oo
Shake make I spend all money
When your body dey my body oo
Edey make man feel horny oo
I no fit stand all alone
Cos I no fit stand nigga without it
Girl your body oo your body o
I want feel cool on your body oo
I want dey top on your body oo
Shake bombom all for me o
Your body na my body oo
Edey make man feel horny o
Edey make man look horny o
Ahhh
When I come that place
Ago run your race
For your matter you no get case
Ago give you space
Make you no dey gimme space
Wrong them demma run
Anything dem dey talk about me
Baby girl all be lie
Auntie oo
Oh dey gee oo
Why your body dey kill person
I don’t know what to do
Girl your body dey ginger me
Auntie oo
Oh dey gee oo
Why your body dey kill person
I don’t know what to do
Why you don dey kill person
Oya whine your figure eight (figure eight)
When the money come
Me and you we go jaiye
Baby I no dey exaggerate
Gimme your body oo
Anytime wey I call on you
Make you no dey hesitate baby oo
Tell me wettin dey for your body oo
I want feel cool on your body oo
Shake bombom all for me oo
Shake make I spend all money
When your body dey my body oo
Edey make man feel horny oo
I no fit stand all alone
Cos I no fit stand nigga without it
Girl your body oo your body o
I want feel cool on your body oo
I want dey top on your body oo
Shake bombom all for me o
Tell me wettin dey for your body oo
I want feel cool on your body oo
Shake bombom all for me oo
Shake make I spend all money
When your body dey my body oo
Edey make man feel horny oo
I no fit stand all alone
Cos I no fit stand nigga without it
Girl your body oo your body o
I want feel cool on your body oo
I want dey top on your body oo
Shake bombom all for me o
Auntie oo
Oh dey gee oo
Why your body dey kill person
I don’t know what to do
Why you don dey kill person