Energy Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Where money dey everything dey alright
Everything dey okay
Atalk am again
Me ano wan waste my time
Me I wanna dey okay
Ano get time for competition
Atalk one no like repetition
Ano get time ago shalaye
Cannabis make adey trabaye
I like it more when dem criticize
Cos the more them do adey emphasize
On the things I do make them criticize
I just mind my peace
Jah gimme energy
He make me strong pass the enemy
Dem try to pull me down
But am so high dem can not reach me now
Jah gimme energy
He make me strong pass the enemy
Dem try to pull me down
But am so high dem can not reach me now
(Oh yeah)
Adey my dey adey run my race
I tell you things wey I don dey face
If it where to be like you don die
Like you don cry
One thing I know (one thing I know)
Man no be God (eyy man no be God)
One thing I know (one thing I know)
God dey talk and do
If God don bless you (ahh ahh ah)
Wettin man go do(ahh ahh ah)
If God don press play (ahh ahh ah)
Who go fi to pause (ahh ahh ah)
Jah gimme energy
He make me strong pass the enemy
Dem try to pull me down
But am so high dem can not reach me now
Jah gimme energy
He make me strong pass the enemy
Dem try to pull me down
But am so high dem can not reach me now
Ano get time for competition
Atalk one no like repetition
Ano get time ago shalaye
Cannabis make adey trabaye
I like it more when dem criticize
Cos the more them do adey emphasize
On the things I do make them criticize
I just mind my peace
Jah gimme energy
He make me strong pass the enemy
Dem try to pull me down
But am so high dem can not reach me now
Jah gimme energy
He make me strong pass the enemy
Dem try to pull me down
But am so high dem can not reach me now
Jah gimme energy
He make me strong pass the enemy
Dem try to pull me down
But am so high dem can not reach me now
Jah gimme energy
He make me strong pass the enemy
Dem try to pull me down
But am so high dem can not reach me now
Oh yeah