![Looku Looku ft. Nina Shezz](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/16/9e172274b7514793acdfe019a5ea2ce1_464_464.jpg)
Looku Looku ft. Nina Shezz Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Oh yea yea
Ouh ahn ahn
Ohhh ah na
Dem be no one see us win
Dem be no want make I drink water drop cup
Take a look at me
Odiegwu am highly favoured Oo
Am highly blessed o
I Dey give dem ginger Oo
Wey Dey pepper all of my enemies ahn ahn
Ah ah ah (Looku Looku)
Ah ah ah ah (O Looku le le)
Ah ah ah (Looku Looku)
Ah ah ah ah (O Looku)
Owu no go blow you (Amen)
Blessing repete (Amen)
Baba God design am
Dem no go evict you (Amen)
E go clear for their eyes (Amen)
Dem go sh*t for their knicker (Amen)
Baba God pin dem
Won sare kaba kaba o (Amen)
Now they've seen that Glory of the Lord is at work in me
Am blessed, your blessing dey follow me
Plenty plenty blessings Dey follow me
Odogwu has done it for me
Highly favoured on God
Ah ah ah (Looku Looku)
Ah ah ah ah (O Looku le le)
Ah ah ah ah ah ah ah ah (Looku Looku)
Ah ah ah ah (O Looku)
Owu no go blow you (Amen)
Blessing repete (Amen)
Baba God design am
Dem no go evict you (Amen)
E go clear for their eyes (Amen)
Dem go sh*t for their knicker (Amen)
Baba God pin dem
Won sare kaba kaba o (Amen)
Owu no go blow you (Amen)
Blessing repete (Amen)
Baba God design am
Dem no go evict you (Amen)
E go clear for their eyes (Amen)
Dem go sh*t for their knicker (Amen)
Baba God pin dem
Won sare kaba kaba o (Amen)
Ah ah ah
Ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah