Plug Lyrics
- Genre:Gospel
- Year of Release:2021
Lyrics
Rabosiyakapataya
Oh na na
Oh na na
Na na
Sabi boy, knack am
Pray for the right plug o
No be power or might
Omo pray for the right plug o
No be who sabi sing pass yea na
Omo pray for the right plug o
No be who sabi the riffs and the runs
Oya pray for the right plug o
Pray for the right plug o yea
No be today we don dey pray
Me and the whyte trybe dey anticipate
We know say God no dey fail
And that's why we dey jam this praise
Took the boy from nothing
Now to something
Na only you I go give my praise
Na only you I go give my worship
Only you, only you, only you
Dem bin talk say favrish no fit make am
But God match my bread with toaster
My life cun get the flavor
The flavor, the favour, the flavor now
Pray for the right plug o
No be power or might
Omo pray for the right plug o
No be who sabi sing pass yea na
Omo pray for the right plug o
No be who sabi the riffs and the runs
Oya pray for the right plug o
Pray for the right plug o yea
Dem bin talk say we no get anything to offer now (Offer now)
But God fill my rhythm he give me season (Season)
Na God be the baba o
Every other God be yawa o
You change my story o
Wahala for who no get baba o
Na God be the baba o
Every other God be yawa o
You change my story o
Wahala for who no get baba o
Pray for the right plug o
No be power or might
Omo pray for the right plug o
No be who sabi sing pass yea na
Omo pray for the right plug o
No be who sabi the riffs and the runs
Oya pray for the right plug o
Pray for the right plug o yea
Took the boy from nothing
Now to something
Na only you I go give my praise
Na only you I go give my worship
Only you, only you, only you