365 Days ft. Nina Shezz Lyrics
- Genre:Gospel
- Year of Release:2024
Lyrics
If you are sitting down you are wrong
Gbe body e
Jeko malo beyen
Ose baami
Ose aunty mi
Uhlele
Gbese
Awon Newcastle
Omo South London
Eyin Temi Lagos
Jeko malo beyen
Ose Epiano
Hosmoses
Beeni, beeni
Raise am
Yes sir
365 days yearly o
I gat one wey no dey fail me
Look at me on a daily o
I get Big God wey no fail me o
365 days yearly o
I gat one wey no dey fail me
Look at me on a daily o
I get Big God wey no fail me o (Oh na)
E no dey fail me o (Whoa)
No dey fail me o
E no dey fail me
No dey fail me o
Fail me o
Fail me o
E no dey fail me o
Yayayayayaya
Me I no fit calculate (Calculate)
How much love wey you show me for Cape Town o (Opor)
Your love reckless gan
Peckham ko oooooooo
Won sha my brother (Oh Lord)
But you save my life I no like palava oo
365 days yearly o
I gat one wey no dey fail me
Look at me on a daily o
I get Big God wey no fail me o
365 days yearly o
I gat one wey no dey fail me
Look at me on a daily o
I get Big God wey no fail me o (Oh na)
E no dey fail me o (Whoa)
No dey fail me o
E no dey fail me
No dey fail me o
Fail me o
Fail me o
E no dey fail me o
Yayayayayaya
Dem no fi run me down
Dem no fi locate
You think say I dey craze
But God don allocate
As you see me so
God throw me 6 owey
No be Rolling Stones eh
I mean blessings okay
E pass fendi oh yeah
Your love for me pass kilo
Uhh
Kini mo se wey you love me bai
Your love reckless gan
Peckham ko oooooooo