
Green app Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
How much you get for account
Wey you know dey reason your guy
4milli 2milli
I milli wey go finish in minute
Me I know dey see you sha
Na who see me,I see
No be say it get reason
I know dey show fake fellings at all
Shey you see for that green app
Many madness they for there
Some people dey post throwback
Many just dey form for shii
Shey you see for that green app
Many madness they for there
Many billing I don weave
Because people no dey appreciate
Na why i dey ghost mode
If I view your status
You know fit know
View mine to I know fit know
So why you con dey reason me bullshit
Why you go dey disturb my peace
You block me, unblock I know see you
That is your cup of tea
I don't know wetin dey hip for your pop
Make you go meet all of your boss
Make them give you all them OT
I swear you can never meet
Katakata rederede radarada
You said you buy stuff
I mean fashion
How far you fit dress pass jago
Shewajeka gbo ran oo
How much you get for account
Wey you know dey reason your guy
4milli 2milli
I milli wey go finish in minute
Me I know dey see you sha
Na who see me,I see
No be say it get reason
I know dey show fake fellings at all
Shey you see for that green app
Many madness they for there
Some people dey post throwback
Many just dey form for shii
Shey you see for that green app
Many madness they for there
Many billing I don weave
Because people no dey appreciate
I like to dey study person
Wey wan be my brotherly
No be say you go dey friend me
And you go later fuck with me
You see this green app
Fit make you make you mean person
And I don't like those stuff
So I stay ghost mode oh
Shey you see for that green app
Many madness they for there
Some people dey post throwback
Many just dey form for shii
Shey you see for that green app
Many madness they for there
Many billing I don weave
Because people no dey appreciate