Money Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Mamare ooo
Adetobi
Na as it dey be you dey see am so
Make nobody reason me nonsense
Been a while Have been on code
Am on que then on the road
And is not easy
Some guys gat no pity
Bad belle people still dey beef me
Me wey no get money
I mean shishi
To ba fe jami
Oro owo ni kojami
What am saying Is that
Na money dey ginger m awe oo
Money oo
Where my money?
Oga?
Money oo
No go owe me money
No go owe me money
Broke boy like me
Confession aside
Because I don't know who can help me
Anywhere I can vibe
Vibe on vibe
Daily check aside
You can follow me
Don't be tired of tagging me
Na god dey bless us
Everyone is trying ni
Whenever am lonely
Inner me go dey talk to me
About money
And is not easy
Some guys gat no pity
Bad belle people still dey beef me
Me wey no get money
I mean shishi
To ba fe jami
Oro owo ni kojami
What am saying Is that
Na money dey ginger me awe oo
Money oo
Where my money?
Oga? Money oo
No go owe me money
No go owe me money
Look at me
Can You Rate my thinking
Can you reward yourself
Of what you doing
So if I call you my person
Our vibe is combine
If our vibe combine
I won't try to shenk you
Never
I mean forever
You give me your trust
I give you my raba
And you go dey give me too
And is not easy easy, easy easy
Bad belle people still dey beef me beef me
Beef me beef me
I mean shishi
To ba fe jami
Oro owo ni kojami
What am saying Is that
Na money dey ginger me awe oo
Money oo
Where my money?
Oga?
Money oo
No go owe me money
No go owe me money