![Cool a boy](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/06/0481ec8f2439412690b95dc3cb3520e1_464_464.jpg)
Cool a boy Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
See my brother man
Depression fit kill person
Adetobi mare yeh
What ever it may be
I don't want to be among
Anytime I feel bored
I zip my alcohol
Cause It don tey wey i dey run am
See my jay jay don dey ball before Neymar
I know wan talk wetin dey mind
Gimme tha weed lighter and the rizzla
See my brother man
I come here to chop this life
I know come to do one kind
I dey pray for better life
See my brother man
I come here to chop this life
I know come to do one kind
I dey pray for better life
Anything can kill a man
And a man fit to kill a man
But as e be we go still survive
Cool a boy oh make he know go kill oo
E better make we chop life
But lowkey make we get Jah
Not like am saying am perfect
I just dey reason am
See my broda man
I come here to chop this life
I know come to do one kind
I dey pray for better life
See my brother man
I come here to chop this life
I know come to do one kind
I dey pray for better life
I really have what it takes
But I don't even know maybe which way
I put all my plans on you God
I know say na you fit to sort am
So I know dey stress my self
So in mind I dey pray for my good life
I know dey stress my feelings
Oluwa Shey you dey feel me eh
Make somebody cool a boy
Depression fit kill a boy
See my brother man
So I know wan think
I just wan live life
Chop life