My Journey Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2022
Lyrics
Ras Ti No
mmm oh na na ye na na Yee Rastino again
na na Yee oh na na na Yee
Oh Lord l pray for my journey let me well
make l go far away
To all de people want my downfall
Make Dem be the first to give me vim
No one believes me I wan make am
And if l fall may u lift me up
Oh Lord l want to win that bread some
I getti many plans for my people
U no say nothing dey for village
I wan change that story for Home
Soo many people underrate me
I wan miracle in my life
na na ye mmm
My journey Soo many people dey on my journey
ye ye Yee Etrimuo d3nfuo wor ma koemu koemu Yee
Uwuo dine wor ma koemu koemu Yee
Atanfuo wor ma koemu koemu Yee
Soo many people dey on my journey journey Yee
Etrimuo d3nfuo wor ma koemu koemu Yee
Uwuo dine wor ma koemu koemu Yee
This year Oga must open en own gate
Ad3n kraa poverty dey play we Soo
Eno matter wherever I come from
I wan jail poverty in my life
I tell my Mommy one day
Na me go display on the television
I must to buy the Benz for Mama
My strength and name no fit do me anything
Baba only u wey fit to dey my portion
Without u chairman no fit do
Oh Lord oh na na na Yee
Mmmmmm mmmhh na na Yee
ye ye ye ye yeah yeeeee
My journey Soo many people dey on my journey
ye ye Yee Etrimuo d3nfuo wor ma koemu koemu Yee
Uwuo dine wor ma koemu koemu Yee
Atanfuo wor ma koemu koemu Yee
Soo many people dey on my journey journey Yee
Etrimuo d3nfuo wor ma koemu koemu Yee
Uwuo dine wor ma koemu koemu Yee