Money Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2023
Lyrics
Money - Rastino
...
Yeeeyy
Mmmm
Yeeeeyy
Na so dem call my name Oga Oga pocket empty
U see the talent I dey carry na en dey make them see Oga
Mama no born me a fool but rather born me be a winner
Lord I no fit loose my journey coz I come from far away
U see na something chase hunter from the forest to
Market just to buy some kobi samai and to feed en family
So if u see me on my lane no say na danger dey my head
If I die today my brother where my joy go dey?
Show me way (Money eh)
Baba show me way (Money eh)
Baba show me way (Money eh)
Baba show me way (Money eh)
Baba show me way (Money eh)
Baba show me way (Money eh)
Baba show me way (Money eh)
#VERSE 2
People get name wey world dey hear am far as seen
But na if them call my name my brother no response I get
I want to be a rock of adges make them see me far as seen
Mama for see me on the Tele make she smile and sing my song
We dey for street
We grow for street
We eat for street
We die for street
The police dey chase we run for street we no get job na gun we go use?
The system hard my life so tough I no fit to stop I no fit to anytime
I remember my Mama for village if I no fit make an weytin she go chop
I must to change my life and show my people plenty plenty love
Baba where my joy go dey if I return to village desame
Show me way (Money eh)
Baba show me way (Money eh)
Baba show me way (Money eh)
Baba show me way (Money eh)
Baba show me way (Money eh)
Baba show me way (Money eh)
Baba show me way (Money eh)