Mama Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
Mama - Rastino
...
Uhwo uhwo uhwo mm yeeah
Rastino again
Mama what ever it takes ago praise u mama
For u have done soo much for me oo
Mama l know say u love me anything ago call and u dey do am oo
Mama u dey carry me for your back u dey
Bath u dey feed every seconds oh
Mama weytin ago do my mama no hear oo
Negative Positive mama come hear oo
Mama no bore oo mama no tire mama keep fighting everyday
In my kidney time mama say "tatatutuu on your maternal steps"
Mama woke up all the way to the market just to make
Me feel proud say me have a good mama
Mama all the things u dey do for me nobody cant do desame to me
Mama mi love u from my heart
Mama mi want u inna my life
Mama mi love u from my heart
Mama mi want u inna my life
Mama mi love u from my heart
Mama mi want u inna my life
Mama mi want u inna my life
If dem say who taught me this manner
There ago tell dem mama na uuuu
Your words to me when i was just a kid all
Tends to blessings wey dey fall on me
Everyday and night i disturb no reason
Mama take me " ebe vinye doto kpooo"
I no fit forget mama in my heart "la be na ekpe fu gbogbo de tanye"
God bless mama
God bless mama
More life and prosperity
God bless mama
God bless mama
More life and prosperity
Mama mi love u from my heart
Mama mi want u inna my life
Mama mi love u from my heart
Mama mi want u inna my life
Mama mi love u from my heart
Mama mi want u inna my life
Mama mi love u from my heart
Mama mi want u inna my life
God bless mama
God bless mama
More life and prosperity
God bless mama
God bless mama
More life and prosperity
Grrrrrrr
Mama is a big thing
Hmmm
If e no be 'Gaator' ego be Mama Celestine
Eyee ye ye eyee ye ye
Love you soo much
Yuh flame