Prison Yard Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2021
Lyrics
Prison yard o prison yard o
It be like a prison yard o prison yard o
Hun hun
It be like a prison yard o oh oh oh oh
My country ògá too bad o oh oh oh oh
It be like a prison yard o oh oh oh oh
For nigeria it too hard o oh oh oh oh
Black man dey suffer o black man dey suffer o suffer suffer
Black man dey suffer o black man dey suffer o kosi níyà
Black man dey suffer o black man dey suffer o suffer suffer
Black man dey suffer o black man dey suffer o I yeh I yeh
I never tell you finish
I never tell you finish ha ha ha ha ha
I never tell you finish
I never tell you finish ha ha ha ha ha
I never tell you finish
I never tell you finish ha ha ha ha ha
I never tell you finish I never tell you finish
I can see how black people dem dey protest for them country
The way government dem dey kill them I no fit to understand it
Everything wey just dey happen be like say we still be slavery
Jugu jugu jaga jaga from the government of the people
By the people for the people but now him dey kill him people
Beat him people jail him people but how him go kill him people
Yeh badman badman o badman badman Ooo
I never tell you finish
I never tell you finish ha ha ha ha ha
I never tell you finish
I never tell you finish ha ha ha ha ha
I never tell you finish
I never tell you finish ha ha ha ha ha
I never tell you finish
I never tell you finish
See those brother with the uniform na him send to them brother
Beat your brother kill your brother all for money respect power
Quench your brother jail your brother your uniform be your power
And authority my brother to kill people for some people
By some people for some people to kill people of some people
By some people for some people to kill people for some people o
To kill people for some people o for more money and respect
I never tell you finish
I never tell you finish ha ha ha ha ha
I never tell you finish
I never tell you finish ha ha ha ha ha
I never tell you finish
I never tell you finish ha ha ha ha ha
I never tell you finish
I never tell you finish
Hun hun It be like a prison yard o oh oh oh oh
My country Ògá too bad o oh oh oh oh
It be like a prison yard o oh oh oh oh
For Nigeria it too hard o oh oh oh oh
For prison you get zero right
For prison you no go get good light
For prison mosquito gonna bite
Your freedom enjoyment gonna tight
For this area you no fit talk your mind
Every news on the paper goes like be like we don craz
Mobocracy autocracy hypocracy democracy slavocracy plantocracy
Bureaucracy doulocracy crazy crazy them o crazy them
Oh no crazy them oh no
Everywhere can be like prison yard
You can see the way me thinking hard
That's why everyday me getting high
Many memory wey make me cry
Many manything wey make me sad oh oh make me sad
You can see the way me thinking hard that's why everytime me getting high
It con be like prison a prison a prison a prison a prison a prison yard
It con be like prison a prison a prison a prison a prison a prison yard
It con be like prison a prison a prison a prison a prison a prison yard
It con be like prison yard
It con be like prison yard