Mi Love Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
Yeh yeh yeh
Africa badman dey o
Fi mi girl yeh
Fi mi girl I love ya hun hun
Fi mi girl I want ya a
I have been searching
Praying hoping one day I go meet ya a
Girly you me love o
Girly you me love o
No other girly wey mi prefer
Girl you be mi drug o
You be mi drug o
Mi body pain reliever
The way mi just dey hold you
Squeeze you lick you
Kiss you make you dey cum
Me hope you remember
Abeg gimme love o
Forever gimme love o
If you leave me mi go suffer
She no dey pick my phone
When mi dey call her phone
She saw mi on her page
Wearing Indian Jones
But she dey make me happy
Mi forever love zone
Ahe dey call me zaddy
When mi call her baby
She dey call me maddy
Among all dem lady
She dey gimme peace
Mi forever love zone
Inside Inner mi heart
You got a resident
You said mi King of your liffy
But you mi president
Mi ready to hold ya
Mi dawg be my evident
Baybi please don't leave me
Rastafari be my witness
Girly you mi love o
Girly you me love o
No other girly wey mi prefer
Girl you be mi drug o
You be mi drug o
Mi body pain reliever
The way mi just dey hold you
Squeeze you lick you
Kiss you make you to Cum
Mi hope you remember
Abeg gimme love o
Forever gimme love o
If you lemme mi go suffer
Cause dem leave me when
Mi no fine when mi no get money
But you stay with me when mi
Dey low when mi Dey burnny
Mi laughing gas when mi feel so sad
You too dey funny
Baby girly yo hahaha
You gimme pleassure when mi dey broke when Mind dey horny
Girl ya pussy tight
You feel so sweet more than honey
She dey gimme joy inna
Mi life through the journey
Baby girly yo hahaha
Mi no go never leave ya side
Mi getty dollar lemme be ya ride
Orekelewa be my wife
Anything ya want mi jah provide
Dem gonna lie dem gonna try
Baby trust me cause mi no Dey lie eha
Mi send ya message you no reply
Baby telli mi why you make me cry eha
Common babe let's Gumbody
Cause Everyman need somebody
Mi don't really need just nobody
Babe mi want ya own body
Many ladies wey Dey for road
Wey pretend to be mi baybe
Now stereotype dem no be my
Type cause I found ya mi own baybe
Girly you mi love o
Girly you me love o
No other girly wey mi prefer
Girl you be mi drug o
You be mi drug o
Mi body pain reliever
The way mi just dey hold you
Squeeze you lick you
Kiss you make you to Cum
Mi hope you remember
Abeg gimme love o
Forever gimme love o
If you lemme mi go suffer
Dem say mi smoke mi rascal babe
You still believe inna me
Hin in in
Mi gotta kings size of bed
No queen to share this with me
Hin in in
You be only one wey mi want
Cause babe you match for me
Hin in in mi ex become ex's just because
Dem give up on me hin in in
Girly you too sexy you make a man crazy
You sweet pa a a
Mi no too like pussy but this ya own juicy
You sweet pa a a
But now mi love juicy you gimme sweet pussy
You sweet pa a a
For this ya own beauty I fit slap police
You sweet pa a a
Inside Inner mi heart
You got a resident
You said mi King of your liffy
But you mi president
Mi ready to hold ya
Mi dawg be my evident
Baby please don't leave me
Rastafari be my witness
Africa queen don't forget say me gan I be king
Girly will you stAy beside me
Girly will you dey around me
South Africa pretty beauty
Nigeria beauty lady
Girly will you stay beside me
Showdy will you do without me