Do Good Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
My forth little children will one day live in a nation
Where they will not be judge
By the colour of their skin
But the content of their character I have a dream
I have a dream
No discrimination by the colour
I have a dream
Africa bad man cody dey dey dey
Mode mode yeh yea yea no
Africa bad man dey
Jekonrigbo sontigbori
Wontigbo wontigbo wontigbo eh
Water no get enemy stop hating
Hun hun huun
When mi born to the world
No racism
Black dem love white o
When mi grow when mi tall
When mi start to dey yarn
When mi start to dey open mouth
No be only united kingdom dem unite
Everywhere in world back then dem unite
But when mi train our kid
We train dem to hate
We train dem to discriminate
Mi telli ya do good o
Do good do good do good
Good is good mi broda
Mi telli ya do good o
Mi telli ya do good
Do good to dem strangers
Mi pa mi ma do good o
Mi Pa mi ma do good do good do good o mi pa mi Ma do good o
So your son your daughter
Go see good anywhere wey dem Dey waka
Hun hun hun
People wey die yesterday
Dem plan say dem go see today
Make I yarn u waiting dey
Pon mi mind every night and day
Why this people dem dey make us feel
Like say we must not smile
If shit happen for Africa dem
Go japa millions miles
Dem go carry all dem pikin
On a spaceship dem go smile
When millions of people
Dey here it don tey wey dem smile
Hmm me go America Jamaica Italia mi see
As dem leader love dem
Fellow everyday dem dey smile
When Mandela do good o
When Mandela do good o o
Dem talk about him
When Fela kuti do good o
When Fela kuti do good o dem talk about him
When Nkruma do good o
When Nkruma talk good o dem talk about him
When Steve Biko do good o
When Steve Biko do good o haa
Hmm
Mi telli ya no be now before before dem don suffer
Fela kuti and Mandela jekisa niya
Fela kuti jafetowa sibe otun losewon
Mandela jafominira osi tun losewon
Nkruma sekisa nipa Oro Ilure
Dem white people bring their
Yawa and change all our glory
If you doubt this make you
Listen cause this Na true life story
Abegi make you tell another person person person
Hun hun huun
When mi born to the world
No racism
Black dem love white o
When mi grow when mi tall
When mi start to dey yarn
When mi start to dey open mouth
No be only united kingdom dem unite
Everywhere in world back then dem unite
But when mi train our kid
We train dem to hate
We train dem to discriminate
Mi telli ya do good o
Do good do good do good
Good is good mi broda
Mi telli ya do good o
Mi telli ya do good
Do good to dem strangers
Mi pa mi ma do good o
Mi Pa mi ma do good do good do good o mi pa mi ma do good o
So your son your daughter
Go see good anywhere wey dem Dey waka
Fela kuti jiya pupo nitori mi nitori re
Everyday noh na fela kuti ton ju sewon
Koyewongan koyewongan koyewongan
Koyewongan haahaa
Omo mi o
Make I telli ya something o
Make I telli ya something o
Wey mi granmi yarn mi
Make I telli ya something o
Make I telli ya something o
Abeg make you telli your son
If you fit do something o
If you fit do something o
I beg you make you do am
Person wey you buy sweta
You fit broke him buy you shelter
Make you no wait later o
Sebi wonsope sope gbagbe wonsope sope
Wonsope eh sebi wonsopotitan
Na then wey I tun wole
Motun wole dey seboluwa loseyi o
Still dem say na crime
Na naz eh eh eh eh
Make you no dey do any
Discrimination by dem colour or dem language
Do you hear me dakun gbomi o gbomi o