Angelina Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2020
Lyrics
Too many people Dey for zanga
Too many people weh Dey kana
Dem no get money for the gbana
Na why my people here Dey para
I get kele for the street
Ye ye ye
My fine girl Genevieve
Ye ye ye
You gimme trips you gimme trips
Abeg put am for repeat
Ye ye ye
If I give you money o
Shorli will you dance for me
The way you shake your body o
Na wetin Dey give konji o
I no go do you lau lau
Never play another be your commando
We go go Puerto Rico
My sweet Angelino
Oh Angelina
Girl I wanna take you on a ride in my bimma
Make I give you love put a ring on your finger
Tell me kind of song weh you like I go sing am
Oh I go sing am
Oh Angelina
Girl I wanna take you on a ride in my bimma
Make I give you love put a ring on your finger
Tell me kind of song weh you like I go sing am
Oh I go sing am
Oleku
Anything weh you want abena you know I go do
(I go do)
I focus on you
Many girls I don see but I place my focus on you
(On you)
Food weh sweet Na money Dey kill am
Money na killer
If e marama for me na your body go feel am
The kind of things you do give a bad man shiver
I go spend all my money for your body my diva
I go be your papito be my julito
Take you anywhere you wan go
We go go Puerto Rico
My sweet angelino
Oh Angelina
Girl I wanna take you on a ride in my bimma
Make I give you love put a ring on your finger
Tell me kind of song weh you like I go sing am
Oh I go sing am
Oh Angelina
Girl I wanna take you on a ride in my bimma
Make I give you love put a ring on your finger
Tell me kind of song weh you like I go sing am
Oh I go sing am
If I no get money o
Would you be there for me o
If I no get money o
Se you go stand by me o