Firewood Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Na your hand I dey
Na your hand your hand I Dey
Aj
Baba je kolamide
Ki n le jaye
Body no bi fire wood
Baba na your hand I Dey
Baba make you watch my way
Many people wan to hinder me o
Sebi na you weh Dey ginger me
Plenty money like otedola
Person pikin wan to spend dollar
Sebi mummy too go fly first class
Make the money come in bullion van (Bullion van o)
Dem b take me for a fool i was a nobody o
Now I am a somebody o
Now Dey want to gum body o
Body no bi fire wood
Baba na your hand I Dey
Baba make you watch my way
Many people wan to hinder me o
Sebi na you weh Dey ginger me o
Na your hand your hand I Dey
Daku daku send d blessings come my way
Dem wan see me fall o
But me no go fall o
Make I no come Dey para ra ra
Me no wan to Dey faraya
Make the money full shalanga
Me no wan to Dey farayayaya
Dem b take me for a fool i was a nobody
Now I am a somebody
Now Dey want to gum body
Body no bi fire wood
Baba na your hand I Dey
Baba make you watch my way
Many people wan to hinder me o
Sebi na you weh Dey ginger me o