Loading...

Download
  • Genre:World Music/Folklore
  • Year of Release:2020

Lyrics

Aj listen make I talk to you

See your future is bright

But its really up to you to make it happen

Stay focus boy on that picture

Stay focus if you want make your future clear

I hope you know where you come from

I hope you know how long you suffered to get here

Weh you do 010

Weh you eat ones in a day

Ah for so many years

Thank God you don't look like what you been through

You don dey see small change

You don dey feed your mom

One day you go make am

One day dem go know you

One day dem go come to your shows

Dem go come to your concert

Fake friends everywhere

When you post freestyles

Dem no dey like to share

I know say e dey pain you

People no regard you

But no vex one day your hustle go pay you


Nobi say we no dey try

But olowo laye mo

Abeg my guy hustle properly

Nobi say we no dey cast o

Nobi say we sabi pass

But oluwa always cover we

So tell me

How e go be How e go be

So tell me

How e go be How e go be

Me no wan dey do like mumu

Me no wan dey do like zombie

Me no wan dey do like mumu

Me no wan dey do like zombie

Me no wan dey do like mumu

Me no wan dey do like zombie

Me no wan dey do like mumu

Me no wan dey do like zombie


So many promise and fail

Too many jobs don waste o

If only they knew the kind of struggle weh we face o

Man don try for street nobi today o

If nobi God for me where i for dey

So many promise and fail

Too many jobs don waste o

If only they knew the kind of struggle weh we face o

Man don try for street nobi today o

If nobi God for me where i for dey


Nobi say we no dey try

But olowo laye mo

Abeg my guy hustle properly

Nobi say we no dey cast o

Nobi say we sabi pass

But oluwa always cover we

So tell me

How e go be How e go be

So tell me

How e go be How e go be

Me no wan dey do like mumu

Me no wan dey do like zombie

Me no wan dey do like mumu

Me no wan dey do like zombie

Me no wan dey do like mumu

Me no wan dey do like zombie

Me no wan dey do like mumu

Me no wan dey do like zombie


So tell me

How e go be How e go be

Trueson

So tell me

How e go be How e go be

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status