Loading...

Download
  • Genre:World Music/Folklore
  • Year of Release:2021

Lyrics

Oil on the muscle

Smoke in the rizzla

Light up the ganja

Girl dem no normal

Money for hand and

Then dem go reason

Boys dem Dey para

Go loose guard

Dem boys dem go carry

That's the rule of the lungu

You better ja yourself

Or else you go manya

No be everybody normal o

You see girl wey carry overload

Your eyes Dey chook

You want to run am o

I no go shock

If she be ashana

To ba gbefun eh

Shole gba ko je

And if you can't

Make you dake je

Dem no Dey joke

No Dey play for here

Oh o oh

I Dey tell you


The things wey Dey for ghetto

Cho ooh oooo

O choke o

I Dey tell you

You better watch yourself

Make you no go kpaii commot

O choke o


Oya make you calm down

Oya make yu calm down

No go cause wahala o

No go cause wahala

Oya make you calm down

Oya make you calm down

No go cause wahala o

No go cause wahala

No be everybody normal o

You see girl wey carry overload

Your eyes Dey chook

You want to run am o

I no go shock if she be ashana

To ba gbefun eh

Shole gba ko je

And if you can't

Make you dake je

Dem no Dey joke

No Dey play for here

Oh o oh

I Dey tell you


The things wey Dey for ghetto

Cho ooh oooo

O choke o

I Dey tell you

You better watch yourself

Make u no go kpaii commot

O choke o

Vibeyo

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status