
Free My Mind Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
I just want to free my mind
Free my mind
I just want to free my mind
Free ma free ma
Free my mind
Many many troubles wey Dey
Face man
But regardless we Dey still smile
Dem no go love u when
The road tough
But they love u when they see
Everything set
Woh
NA the jungle wey we Dey
Do ur own thing ma lo ma
Farawe shomo
No go Dey look another pace
No go Dey look another face
Ooh Oh
You know as e Dey go
You know as e Dey go
You know as e Dey go
You know as e Dey go
You know as e Dey go
You know as e Dey go
You know as e Dey go
You know as e Dey go oh ooo oh
I just want to free my mind
Free my mind
I just want to free my mind
Free ma free ma
Free my mind
Uh woo uh woo uh woo oo oh yeah
You know as e Dey go
You know as e Dey go
You know as e Dey go
You know as e Dey go
You know as e Dey go
You know as e Dey go
You know as e Dey go
You know as e Dey go oh ooo oh
I just want to free my mind
Make I light up
Make I no capsize
Plenty problems wey Dey for
My mind
For my mind
For my mind!!
I just want to free my mind
Free my mind
I just want to free my mind
Free ma free ma free my mind!!
I just want to free my mind
Free my mind
I just want to free my mind
Free ma free ma free my mind!!
Uh Wo uh Wo uh Wo o ohh yeah
You know as e Dey go
You know as e Dey go
You know as e Dey go
You know as e Dey go
You know as e Dey go
You know as e Dey go
You know as e Dey go
You know as e Dey go oh ooo oh
Yeah you Know oh oh
Yeah u know o o oh oh