
Koshii Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
You better don't look my side
If you do you go chop your size
O yakata
You better don't talk like that
Shay you won come dey kill my vibe
O yeah yeah yeah
Do you wanna
Do you wanna
Do you wanna
Do you wanna see me
See me para rarara
Do you wanna
Do you wanna
Do you wanna
Every other day
Make I dey para rara
Tell Dem make dem Dey one side
Bitch you no fit kill my vibe
Oh yeah
Tell dem make dem Dey one side
Aah ahh ahhhhh ah
Tell dem make Dem Koshi
Koshii
Koshii
Koshii
Koshii o
Koshii
Koshii
Koshii
Oloshi
Koshii
Koshii
Koshii
Koshii o
Koshii
Koshi
The gbedu Dey enter
E Dey enter
See time Dey go I no like wahala
Owo ni mofe mi o raye wahala
So why you come Dey do like this
Shey you you no Sabi person
I Jejely dey run my race oh
You suppose don know who I be
Do you wanna
Do you wanna
Do you wanna
Do you wanna see me see me
Para rarara
Do you wanna
Do you wanna
Do you wanna
Every other day make I Dey para rara
Tell Dem make dem Dey one side
Bitch you no fit kill my vibe oh yeah
Tell dem make dem Dey one side
Aah ahh ahhhhh ah
Tell dem make Dem Koshi
Koshii
Koshii
Koshii
Koshii o
Koshii
Koshii
Koshii
Oloshi
Koshii
Koshii
Koshii
Koshii o
Koshii
Koshi