![Thunder Fire Devil](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/05/08/f777d71e14ef4085b2f42656d221d3b4_464_464.jpg)
Thunder Fire Devil Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2021
Lyrics
It was supposed to be a war song
A love song
Talk about us
Not the virus
Us
Wike Lee
Buhari oh
Mandela lee
Make una see oo
Wike lee
Buhari oh
Azikiwe lee
Biahuru oh
Run run run run run every day
Run run run make you come see for here
Run run run run see wetin dey happen
I say
Thunder fire devil
Aby una dey learn how to practice evil
Anhh
Thunder fire devil
Aby you want learn how to practice evil
Cuz them Force us to stay down
Right now we no get one to help out
With big guns they surround us
This na by force hunger
After the lockdown
Them still dey plan another knockdown
After all the global scam
Them treat us abnormal
Lesser than animal
We no go leave am
Mbaa, Ooyadiba
So come to the table
Bring your pencil or some pistol
Let's talk of the struggle
The everyday battle
Beautiful people
My people
I can see it coming, the trouble
We no go die humble o
No be only them sabi tumble o
Once once
Men has got to buckle
Each one help one
No woman will be left behind
In feeding or in bleeding
I no go gree, I say God forbid
Tufiakwa, Tufiakwa
What are you running from
Tell me, what did your heroes dying for
What are you working on
What are my doing wrong
They give us war instead of work
Take our savings and tell us to look up to heaven
We need our own system
That comes with Honesty and wisdom
Where there is no vaccine
Yeah
Building, building
Let's build a relationship
Where there is no snitching
Like obasanjo and his bribery
Them go find una small money
Una go dey badbelle body
Them born una born slavery aby
Wike Lee
Buhari oh
Mandela lee
Make una see oo
Wike lee
Buhari oh
Azikiwe lee
Biahuru oh
Run run run run run every day
Run run run make you come see for here
Run run run run see wetin dey happen
I say
Thunder fire devil
Aby una dey learn how to practice evil
Anhh
Thunder fire devil
Aby you want learn how to practice evil
If Mrxster. gates want
Let him take his vaccine
Give his family, friends and his countrymen
Leave us alone, we are Godsmen
They refused to teach us technology
If they care so much
Start with back payment
Settle reparation
Not depopulation
Wash your eyes in deep ocean
Playing with god creation
Cuz if steven biko was here
He wouldn't let this happen
No no no no no
He will build the road
Pay his people with Steady light
And guarantee them human right
This no be life
Na strife but na only to a black man
It's this hard
We no go gree
We go fight
For our life
For our rights
For what is ours
I say Thunder fire devil
Anhh
Wike Lee
Buhari oh
Mandela lee
Make una see oo
Wike lee
Buhari oh
Azikiwe lee
Biahuru oh
Run run run run run every day
Run run run make you come see for here
Run run run run see wetin dey happen
I say
Thunder fire devil
Aby una dey learn how to practice evil
Anhh
Thunder fire devil
Aby you want learn how to practice evil
Hehehe
Ol'boy you for try try comot monkey hand inside soup
Make person fit choppam
Make person fit choppam
You know
We dey update
We don pass that kind level
As you just come in Naija
You don come in Africa
Oldboy you suppose see things dey bubble
I say black people help black people
Things just dey happen
No be all those small story
Just all these loose guarding men dey talk
You want follow them talk that kind talk
Nah, nah
Mariobeatz, we go talk later
Hnnm, We go talk later
Make I just go come, make I go come
Huh, Mariobeatz
Just hail men for abekulan for me
Just tell them say I dey come
Enh Mariobeatz, we go control
Time no too remain
For evening, evening
I go call, we go control
Nnh, make I just go come
No shaking