Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Oh my God

God damn

God damn, god damn

Oh my God

God damn


Heys wey you

That's non sense

Heys wey you

That's non sense

Heys wey you

That's non sense

That's non sense

That's non sense

Heys wey you

That's non sense

Heys wey you

That's non sense

Heys wey you

That's non sense

That's non sense

That's non sense


You no dey Hussle

But you want bubble

You dey go school bl

But you no know book

You carry gun

But you dey fear bottle

This your style

Dey make me olokun

You be virgin

You dey comot belle

You no follow wax

But you dey form celeb

I know the boys

Don fuck you for here

God damn

Pledge, Ok

I get that non sense flow

Wey dey make sense

When I step in at the party

Ladies them dey shake breast

Heys wey you hold up

Make I lace first

No manya for me and my crew

That's non sense

You don dey hussle

But you no dey cash out

That's non sense

You never turn 18

But you dey sleep out

That's non sense

Imagine corona without the virus

That's non sense

All my niggaz them dey holla

That's non sense

You dey look

You dey talk

Non sense

Wala Gucci lifestyle

We dey ball non sense

Two stepping at the club we

Dey dance non sense

Eleven twenty twos

I dey talk non sense

Naija we no dey do

But We dey talk non sense

Everyday at the club

We dey pulp non sense

Steady money west

I dey talk non sense

Steady money west

I dey talk non sense


Heys wey you

That's non sense

Heys wey you

That's non sense

Heys wey you

That's non sense

That's non sense

That's non sense

Heys wey you

That's non sense

Heys wey you

That's non sense

Heys wey you

That's non sense

That's non sense

That's non sense


That's non sense

Who be the person for here

Wey no fit borrow brain

If your body dey shake

Abegi comot here

Aboby echo

Lace up so you fit relieve

Your body and your soul

This beat hot, I swear

Me self I get conscience

I got to deliver

I mean, till sunset

That's nonsense

Put it on suspense

Niggaz like me

Omo, we get real sense

This is a defense

Turn up on sunset

Go against me, nigga

I pop your big head

My homies are real set

Slanging biz like

It's our business

If you say shit

Obami, that's non sense

I built big fence

To protect me and my dogs

In a real Benz

All these niggaz wey dey talk shit

Them dey talk non sense

Them don loose sense

Them no fit fly fence

Jealousy and hatred

Full their mindset

I don't give a fuck men

That's non sense


Heys wey you

That's non sense

Heys wey you

That's non sense

Heys wey you

That's non sense

That's non sense

That's non sense

Heys wey you

That's non sense

Heys wey you

That's non sense

Heys wey you

That's non sense

That's non sense

That's non sense


No offence but

You need to dey cap sense

You go school but you

No dey speak your language

You take our thing

You want run go Essex

What's the excuse

For such your excess

Between me and you brother

There is no difference

On this road to success

You must Dispense

My mind on express

Not yet time to Repent

Once u grant me access

You go see my essence

Umunze shouldn't name their kids

Mr. hyacinth

That is just common sense

As ozo and nze

You must use your 6th sense

Deeper within your subconscious

You can reach withouta license

Or burn incense

Street educated

I don't need your licence

Touch one of mine

Nigga, we go shoot non sense

We don't expect you

To dey make sense

We go the school to

Teach us low sense

Not all expressions

You go use a sentence

Live, learn and

Support childrens

All this lying and violence

To me is

Total nonsense

Gbrrr


Heys wey you

That's non sense

Heys wey you

That's non sense

Heys wey you

That's non sense

That's non sense

That's non sense

Heys wey you

That's non sense

Heys wey you

That's non sense

Heys wey you

That's non sense

That's non sense

That's non sense


You no dey hussle

But you want bubble

You dey go school bl

But you no know book

You carry gun

But you dey fear bottle

This your style

Dey make me olokun

You be virgin

You dey comot belle

You no follow wax

But you dey form celeb

I know the boys

Don fuck you for here

Skree oo

Aboby echo

Skree oo ai

Aboby echo

Skree oo

Abobi echo

Skree oo ai

More Lyrics from Chief Priest Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status