Gratitude Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2021
Lyrics
Badboi Lamyeed Lamyeed
je je, ju gudu je
No time for story Mr jegude
je je kin je
Aya kata !!!
When we start this music
So many thing wey dem talk about
Say we no fit go far oh
We no fit too go far
(buh we go go far oh)
See me now, Ama blessings
So many things God do for me, wey man no Fitto talk oooh
Mouth no fitto talk oh, so I say
Gratitude is a must
Na this year e go be, everytime me ah ball
Na money make Benita want me her crush
Everyting Gold, I can be on rush oh
Gratitude is a must oh
Na this year e go be, everytime I go ball
Na money make Benita want me her crush
Everyting Goal, I can be on rush
Oya je je, ju gudu je
No time for story Mr jegude
je je kin je
No be only you go make am, we go meet for there
je je, ju gudu je
No time for story Mr jegude
Se se sekere yen
Ko ma gbon ni di omoge yen !!!
I gat to hustle and bubble
Cos tomorrow no Dey
Live my life cos tomorrow no promise we
Cos if you too spend Dem go talk
Put am for bank, dem go still talk oh oh
Dem go still talk ooh
Dem go run their mouth ooh
So I say say say
Gratitude is a must
Na this year e go be, everytime me ah ball
Na money make Benita want me her crush
Everyting Gold, I can be on rush oh
Gratitude is a must oh
Na this year e go be, everytime I go ball
Na money make Benita want me her crush
Everyting Goal, I can be on rush
Oya je je, ju gudu je
No time for story Mr jegude
je je kin je
No be only you go make am, we go meet for there
je je, ju gudu je
No time for story Mr jegude
Se se sekere yen
Ko ma gbon ni di omoge yen !!!