Standard Living Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2023
Lyrics
They call me Lamyeed Lamyeed
(Endeetone the Beat Lord )
Water no get , Enemy
if you feeling my vibe, make we gum body
I don see plenty suffer oh
I don see many ballers oh
Buh as the thing con de be
con be like say Geh worry
Many people want me down
Many people want me frown
Oluwa ma gbe mi ga
Water no get , enemy
if you dey feeling my vibe, make we gum body
if money no Dey, dem go gbe body
Anything wey you de do, you go get enemy
Dem no de when you de suffer
Dem no de see, dem no de see you when you de do the waka Waka wake uh ye
Uh ye ye ye ye ye
I say Plenty money
Fun everybody
Uhh ye !!!! Uhh ye ye ye ye
Make u no go hate oh, never too late oh
You go live the standard life
Oluwa wa bami se
Ka yo mi kun , ko le, ki ma se ke !
Ki n wo aso eeye, ki n gbemi pe
Ki mugu yen sanwo mi, San wo mi pe
Oluwa wa bami se
Ka yo mi kun , ko le, ki ma se ke !
Ki n wo aso eeye, ki n gbemi pe
Ki mugu yen sanwo mi, San wo mi le
I don see plenty suffer oh
I don see many ballers oh
Buh as the thing con de be
con be like say Geh worry
Many people want me down
Many people want me frown
Oluwa ma gbe mi ga
Water no get , enemy
if you dey feeling my vibe, make we gum body
if money no Dey, dem go gbe body
Anything wey you de do, you go get enemy
As i de grind everyday
Pray to jah make blessings come way
Nkan to ju ri, lo je ko ri pe !!!
That’s why I de chase the check over the babes
Follow me jo now,
Fi ibadi jo, make you go do low !!!!
No reason go there,
If I de give you, no mean say I fool
Follow me jo now,
Fi ibadi jo, make you go do low !!!!
No reason go there,
If I de give you, no mean say I fool
What you see, can be deceiving
Na Only jah , me believing
No matter wetin you de go through
No let any man hold you !!
Poor man wey no get money and he want marry
If he marry nko ?
Who go take care of the house ( se Na me ?)
My brother hustle ooh
Dexdan
Zeeonthemix