Baby Oku (Dance) Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2016
Lyrics
Lord have Mercy
Mo Faya Faya
Baby Lord Have Mercy…
Baby yo yo… (oya wine anna wine anna )
Excuse me mek I enter
Mek I see dis baby baby
She de look so sweetie sweetie
She de mek her eye dey waya
She start to de wine am
She dey wine anna wine anna wine anna
She dey bend anna bend anna
Fire dey go know be your fault o
Dance-ya dance-ya baby oku
Kirikata kirikata baby oku
De way you de wine anna wine anna
Baby you de cause wahala
faya faya baby oku
Kirikata kirikata baby oku
De way you de wine anna wine anna
Baby just de faya de go… (bay bay bay baby oku)
O baby faya de go…. (bay bay bay baby oku)

Lord have Mercy (oya wine anna wine anna )

Mo Faya Faya (oya wine anna wine anna )

Baby Lord Have Mercy… (oya wine anna wine anna )

Baby faya faya… (oya wine anna wine anna )
She dey wine am, she dey wine am
She dey bend am, because she get am
She dey roll am, she dey go down
She dey show dem, because she get am
Ejuru ejuru, o baby you too sochi
Your back na faya faya, And you come de show dem faya faya Babyyy
Dance-ya dance-ya baby oku
Kirikata kirikata baby oku
De way you de wine anna wine anna
Baby you de cause wahala
faya faya baby oku
Kirikata kirikata baby oku
De way you de wine anna wine anna
Baby just de faya de go… (bay bay bay baby oku)
O baby faya de go…. (bay bay bay baby oku)
Baby just de faya de go… (bay bay bay baby oku)
O baby faya de go…. (bay bay bay baby oku)
Lord have Mercy (oya wine anna wine anna )
Lord have Mercy (oya wine anna wine anna )
Mo Faya Faya (oya wine anna wine anna )
Lord have Mercy (oya wine anna wine anna )
Baby Lord Have Mercy… (oya wine anna wine anna )
Baby Lord Have Mercy… (oya wine anna wine anna )
Baby faya faya… (oya wine anna wine anna )
Shey dis girl can waya, eyyyy, she can waya

Man I wanna wanna, gonna gonna, gonna gonna wanna wanna wanna have fun tonight….
Wanna wanna, gonna gonna, gonna gonna wanna wanna wanna have fun tonight….
TO BE CONTINUED AJAC