Ashawo Ghana (Remix) ft. Asemstone Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2010
Lyrics
Ashawo Ghana (Remix) ft. Asemstone - Flavour
...
Uhun, remix!
Mr Flavour pon the dance
ASEM a som!
Nwa baby, nye m'ife gi
Nwa baby, nye m'ife gi
Nwa baby, nye m'ife gi
Nwa baby, nye m'ife gi
Nwa baby, nye m'ife gi
Nwa baby, nye m'ife gi
Nwa baby, nye m'ife gi
Nwa baby, ọ kwa n'abali a
Ala dala ada adago
Ife gbala agba agbago
Umu nwaanyi a na-amighiali
E buru gbago, e buru gbada
Baby, baby fire dey go
All the boys e don kolo
And they want some kporo kotom kpoto mkpom
She come dey piom pio piom pio piom pio m
Waka waka baby (oh yeah)
Wuru wuru baby (oh yeah)
Corner corner baby (oh yeah)
And I go tell my mama (oh yeah)
And I go tell my papa (oh yeah)
And I go tell dem say (oh yeah)
You be waka waka baby (oh yeah)
You be chuku chuku baby (oh yeah)
Baby sawa le
Sawa sawa sawa le
Sawa sawa sawa le
Ashhhh
Asem
Ah she be little devil, don't you take her for granted
This be the remix, your prayers have been answered
She no be muff-muff, she actually lifts it
Oba ba kua o chen red light district
Ah she go fit make a man, comot a wedding ring
She go bo si the charm, she make me wanna sing
Kpa kolopa
Kpa kolopa
Kpa kolopa, ikpom kporo kporom
Just because she's dancing girl girl
No fit be say you fit call am ashawo
A remix without me would have wrong
Ashawo should have originally been my song
And the baby sawa le le eh
Sawa sawa sawa le
Sawa sawa sawa le
Ashhhh
Ikpom kpom, ikporo kotom
Kpom kpom, ikporo kotom
Kpom kpom, ikporo kotom
Kpom kpom, ikporo kotom
Kpa kolopa
Kpa kolopa
Kpa kolopa, ikpom kpom
Ọjọri kpọkọ, achuma baby
Achukurege, ikpom kpom
Ashawo, awusha
Awusha, ashawo
Ashawo, awusha, kpom kpom
Ehn, ehn, ehn, ehn, ehn, ehn, ikpom kpom
And baby sawa le le eh
Sawa sawa sawa le
Sawa sawa sawa le
Ashhhh
Nwa baby, nye m'ife gi
Nwa baby, nye m'ife gi
Nwa baby, nye m'ife gi
Nwa baby, nye m'ife gi
Nwa baby, nye m'ife gi
Nwa baby, nye m'ife gi
Nwa baby, nye m'ife gi
Nwa baby, o kwa n'abali a
She go sweet talk you like "Hello, hello"
As long as money dey, she mellow mellow
As soon as money go, na wo cha wa lo
ashawo
She dey love the money like a Naija man
Flow key slow, Bradez I be Ghana man
Lahi lahi di lalai
Aboki man, where the suya?
Aki aki alcohol
Me I want to chop money
I get am plenty, plenty, plenty
Looking for sexy sexy sexy
I want some kporo kotom kpoto mkpom
She come dey piom pio piom pio piom piom
Waka waka baby (oh yeah)
Wuru wuru baby (oh yeah)
Corner corner baby (oh yeah)
And I go tell my mama (oh yeah)
And I go tell my papa (oh yeah)
And I go tell am say (oh yeah)
You be waka waka baby (oh yeah)
You be chuku chuku baby (oh yeah)
Baby sawa le
Sawa sawa sawa le
Sawa sawa sawa le
Ashhhh
He he he he he hey!
Chai
Come on
All the boys now
Mr Flavour pon the dancehall