Nobody Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2019
Lyrics
Nobody - Hotkid
...
One for the money
Two for the boss
Eyan mi ni makavelli
Dema know say hotkid gbona feli feli but them say they no wan gree
One for the money
Two for the boss
Eyan mi ni makavelli
Dema know say hotkid gbona feli feli but them say they no wan gree
Which kind Gbedu i never drop
Mo ko apala mo sing hip hop
When they see me them no fit talk
When they see me they gas shut up
Which kind Gbedu i never drop
Mo ko apala mo sing hip hop
When they see me them no fit talk
When they see me they gas shut up
Oya who dey form boss where we dey Nobody
Who be chair man where we dey Nobody
Who dey form king where we dey Nobody
Who be honorable where we dey Nobody
Oya who dey form boss where we dey Nobody
Who be chair man where we dey Nobody
Who dey form king where we dey Nobody
Who be honorable where we dey Nobody
Tell me Tell me who wan dey form boss
Aki fese sha kiri we no dey gum boss
2sec tawole bai everywhere just bust
Je rap lenu like say like say we dey chop buns
Nisi ti level mi ti change
Gbogbo won fegba kilishi
Nigba ti chidinma rimi ni show ofe ya pics
Obe mi oni please don't do me like this
Hotkid oma ti blow oma ti di celebrity

Any little thing wey we do them dey complain
Tell that your guy not to frustrate me
I dey jeje for my lane
Ojuelegba down to costain
Dem complain
Tell that your guy not to frustrate me
For my lane