Ozana Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2019
Lyrics
Goke agba moni ma nilari
Magoke agba moni ma nilari
Goke agba moni ma nilari
Magoke agba moni ma nilari
I tell you back in the days
When me they ebute metta
The nigas wey dey dem no dey follow me play
Folake sofunmi pe Hotkid pls dey go your way later
Now me hustle for pay ohh ohh now the hustle don dey pay
So i be like oo mama
Mumcy your boy don dey global now
We dey go far now see the kind place we dey shut down now ehh
We started from instagram
Take a look at me now am a super star
We dey go far now
See the kind place we dey shut down now so i be like
Ozana Ozana Ozana mama your boy don dey go far
Ozana Ozana Ozana mama your boy don dey kill show
Ozana Ozana Ozana mama your boy don dey shut down places
Ozana Ozana Ozana
Ewo ibi ola bamide
Dem wan dey follow me dey
When the boy never make am oo dem say my mouth be like cote
Motimope moma korede
Say blessings go still come my way
Now each and everyday
I just dey count my blessings